AWA

Ayo

Track bySimi

8
1
  • 2019.01.24
  • 3:44
AWAで聴く

歌詞

My blessing come down Favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything wey I touch for this Everything wey I want Shey na mansion o, shey na Porsche o Na me get am o, amin If dem dey doubt e, no mind em If bad belle come make you bite them My time don come eoooh Ayo wa na le mi o Ire oooo, ire Ayomide oooo, ayomide Everyday o showers of blessings reign on me Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o A siriri wa a bo Wherever we go Victory wey no dey finish Ani temi ni o Loke loke we no go run down No more tension, no wahala Tori ola wole, owo tide o Pounds ati dollars, temi ni o Ayo at'allafia ko je temi ni o Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga If you believe o s'amin o Ani ko s'amin o Ire ooo, ire Ayomide o, ayomide Everyday o showers of blessings rain on me Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o Atewo ko mi a ro Olorire ooya ko ma ro Emi re o eh eh Oya dance the dance of olowo As you go money go follow Before you ask, God go answer Ayo Ayo Ayo Ayo sin mi dele o, sin mi dele o Ola Bamindele Pararara Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o Ore ore ore o Ore wa ba le mi o Make this love dey sweet me for body Ife wa bale mi o Ireti wo le mi o Ireti wo le mi o Ayo Ayo Ayo Ayo wa ba le mi o

1曲 | 2019

このアルバムの収録曲

  • 1.Ayo
このページをシェア

Simiの人気曲

Simiのアルバム

1曲2024年
4曲2024年
1曲2023年
1曲2023年
1曲2023年
14曲2022年
Simi
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし