AWA

Bad To Me

Track byWizKid

90
0
  • 2022.11.11
  • 2:58
AWAで聴く

歌詞

Highway, burst it my way This kind of body don dey cause migraine And when we leave we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way High way. 2 shots I don take You turn me on, I no dey go I wan dey I no dey care say the bad mind dem pree Money on me mind all day Lose my way o This kind, this kind love yeah Wey dey make me want more o Come my way o This kind, this kind love yeah I dey want for the night Make I know how you feel how you want am Lady, girl say your body bad to me Pass make I choke make I feel am Baby girl you know as e be o Yeah we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me o, oh girl E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge) Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) E-ye, ge-ge (E-ye ge ge) Kon se iyepe (Kon se iyepe) All for you baby If that money dey too much say make you talk Cause you know the money long Uh yeah! Break your back with it Yeah na me and you dey talk no one involved Baby girl make I indulge you yeh Lose my way o This kind, this kind love yeah Wey dey make me want more o Come my way o This kind, this kind love yeah I dey want for the night Make I know how you feel how you want am Lady, girl say your body bad to me Pass make I choke make I feel am Baby girl you know as e be o Yeah we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey dome Only you know as e dey do me o, oh girl E-ye, ge-ge (E-ye, ge ge) Yo-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) E-ye, ge-ge (E-ye ge ge) Kon se iyepe (Kon se iyepe)

このページをシェア

WizKidの人気曲

WizKid
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし